LYRICS: Prince Val – “Tangerewa Lyrics” Ft. Slow Dog – 042jam
Lyrics

LYRICS: Prince Val – “Tangerewa Lyrics” Ft. Slow Dog

Prince Val – “Tangerewa Lyrics” Ft. Slow Dog

Prince Val – “Tangerewa Lyrics” Ft. Slow Dog

GET AUDIO HERE

Intro
Onye ka nkenee
Mmili a karia
Bia Prince Val
Prince Val eh

Chorus
o baby go down ahh ahh Tangerewa, alert go enter your phone o, if you give me Tangerewa x2

Verse 1
Your bad, your body Capt,
Your body captivating,
Just like that, just like that, it is you I’m chasing
Your body get balance oo, abeg give me one chance, yeah, give that body Badoo, sweet like mango, obrigado Tangerewa

Chorus
o baby go down ahh ahh Tangerewa, alert go enter your phone o, if you give me Tangerewa x2

Verse2
Slow Diggy.
Oya everybody move to the floor make we Tangerewa, cos I’m fresh to the core, oya kpaputalu m ya ka osie, baby boo, maka muwa abiro ka anyi gba skelewu, oya please send your account number ka m gba gi alert , nwoke bu a baller, Nwane iju o prince Val , oma slow Diggy na aba flight je gidi je rie agidi, I like slim girls, they see me the run come, biko nu I no like fatty bombom, last last we go dey ok, no be child’s play nwoke bu odogwu nwoke

Chorus
o baby go down ahh ahh Tangerewa, alert go enter your phone o, if you give me Tangerewa x2

Leave a Comment

Do you find 042jam useful? Click here to give us five stars rating!

Related Posts

 


No one has commented yet. Be the first!
Leave a Reply