[Lyrics] Korede Bello – “Fine Fine Lyrics” – 042jam
Lyrics MUSIC

[Lyrics] Korede Bello – “Fine Fine Lyrics”

Korede Bello – “Fine Fine”

Korede Bello – “Fine Fine”

Korede Bello – “Fine Fine Lyrics”

STREAM/DOWNLOAD MP3

LYRICS

I wanna love you all night…
Ebami so fun sisi yen o
My angel o
Ah! eh!
Ko mayi lo o
Ebami so fun sisi yen o
My pretty girl o
My angel o
Ah! eh!
Ko mayi lo o
So fine!

She too Fine o Fine Fine
Nobody fine like my woman Fine Fine
nobody do me like my woman Fine Fine
Nobody be like my woman eh my woman o
Fine o, Fine Fine
Nobody fine like my woman Fine Fine
nobody do me like my woman Fine Fine
Nobody be like my woman eh my woman o
You be My Woman

Ebami so fun sisi yen o
Omo to san o
ah! eh! Ko mayi lo o
Omalicha you too jel o
You be my
My angel o
ah! eh! Ko mayi lo o
I wanna love you all night
I go dey give you all my , all my all my love
I wanna love you all night
Give you all my all my all my love
so fine!

She too Fine o Fine Fine
Nobody fine like my woman Fine Fine
Nobody do me like my woman Fine Fine
Nobody be like my woman eh my woman o
Fine o FineFine

Nobody fine like my woman Fine Fine
nobody do me like my woman Fine Fine
Nobody be like my woman eh my woman o
You be my woman…
Jowo mailo o
Give you all of my live o

“Fine Fine Lyrics” from Korede Bello

Leave a Comment

Do you find 042jam useful? Click here to give us five stars rating!

Related Posts

 


No one has commented yet. Be the first!
Leave a Reply