Dabzy – Forever

Dabzy – Forever Audio
Dabzy – Forever Mp3 Download Available here on 042jam Media Just For you!
Nigerian talented singer; “DabzyBoy” raves the street with a melodeous Single he tagged; “Forever”.
Moreover, This song comes after the successful release of his previous heard song titled “Long Time and “You”.
Finally, Produced by The Chiefpriest.
Listen and Download Dabzy – Forever Single Audio Below:-
Dabzy – “Forever Lyrics”
Only you girl wey go dey for my life
Would you mind if i make you my wife
All of my guys dem be asking me why
I no talk cos am falling for you
The way you smile i go make you my own
Fine girl na heaven wey she from come
I can’t lie girl am falling for you o
I’m falling for you
Anything wey you say make i do i do
I just wan dey close to you
Girl I’m falling for you
I’m falling for you
When the badman come dey bill am
She get kitikpo she just like beamer
Baby girl me want you forever
Uh uh uh you forever
If we fight we gonn settle
No matter what we go be a couple
Your energy
Your energy
Gives me the vibe
I go always have your time
Even if we fight o
You go always be mine yea yea
Look into my eyes and see you’re all i want
Look into my eyes and see you’re all i want
Look into my eyes and see that all i want is more and more of your love
Do you find 042jam useful? Click here to give us five stars rating!
Related Posts
One Response